Nigerian Pidgin Bible
Hosea 10:1
People of Israel be like grapevine wey get full grapes. The more dem prosper, the more alter wey dem dey build. The more productive their land dey, the more beautiful dem make the holy stone pillar wey dem dey worship.
Open Bible reader