Nigerian Pidgin Bible
Hebrews 9:23
Na dis mak dem dey klin di holi place for dis eart wit anima blood, bikos e bi laik di won for hevun. Bot di tins wey dey for hevun, nid sakrifais wey beta pas dat won.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Na dis mak dem dey klin di holi place for dis eart wit anima blood, bikos e bi laik di won for hevun. Bot di tins wey dey for hevun, nid sakrifais wey beta pas dat won.
Open Bible reader