Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hebrews 6:9

Bot as for una wey bi my frends, ivun doh wi dey tok to una laik dis, wi no sey dis tins nor go hapun to una, bikos una don undastand God salvashon.

Open Bible reader