Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hebrews 4:14

Jisos wey bi God Pikin, na-im bi awa High Prist wey don go hevun. Mak wi hol am tait and always dey biliv am.

Open Bible reader