Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hebrews 2:6

Insted, David tok for God wod sey: "Wetin humanbin bi wey mak Yu dey kare for am and hu bi yor pikin wey Yu dey kare for laik dis? 7"Aldoh Yu mak angels high pas am smol. Bot Yu kon gi-am onor and glori.

Open Bible reader