Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hebrews 13:7

Mak una rimemba una lidas wey tish una God wod; mak una tink abaut di kaind life wey dem dey liv, den mak una folo dia fate.

Open Bible reader