Nigerian Pidgin Bible
Hebrews 11:7
Na fate mak Noah build ark afta God warn am abaut wetin go hapun. E obey wetin God tok and na di ark save en and en famili. Na di same fate Noah tak kondem di wold, kon inherit di raitiousnes wey dey kom.
Open Bible reader