Nigerian Pidgin Bible
Hebrews 11:4
Na fate mak Abel giv God sakrifais wey beta pas Kain own and na tru dis fate Abel tak no sey God asept en ofrin, bikos God rili asept am. Ivun doh Abel don die, en blood stil dey tok for am, bikos of en fate.
Open Bible reader