Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hebrews 11:37

Dem stone som; yuz saw kut som into tu; tak sword kil som; som dey hide waka insaid goat and ship skin wey dem wear and dem nor get enitin; dem sofa som and trit odas enihaw.

Open Bible reader