Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hebrews 11:26

E feel sey e beta mak dem laff am, bikos of di Mezaya wey dey kom, insted of mak e dey enjoy di fain-fain tins for Egypt. E du laik dis, bikos e put en eye for God riwod.

Open Bible reader