Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hebrews 11:16

Bot as tins bi so, dem dey espet kontri wey beta pas dia own and e dey kom from hevun. Naim mak God nor shame wen dem dey kol am dia God, bikos E don build big tawn for dem.

Open Bible reader