Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hebrews 10:25

Mak wi nor stop to dey mit and feloship togeda, as som pipol dey du, bot mak wi enkorage won anoda more-more, since wi no sey, "Di Day wen Kraist go kom," don near.

Open Bible reader