Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Haggai 2:14

Na so Haggai say, "God talk say na that kind thing dey for people of this nation and to everything wey dem produce; so everything wey dem offer for altar dey unclean."

Open Bible reader