Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Habakkuk 1:12

God, na only you dey live forever! You be the only God wey never die! God, you create Babylonia make dem do wetin dem suppose do. Our rock, you create dem make dem punish others.

Open Bible reader