Nigerian Pidgin Bible
Genesis 50:13
Naso Jacob sons do as he don command them. Dem carry him body to Canaan and dem bury am in the cave for Machpelah wey dey east of Mamre for the field wey Abraham don buy from Ephron the Hittite for burial ground.
Open Bible reader