Nigerian Pidgin Bible
Genesis 45:10
Una fit live for Goshen region where una go fit dey near me. Una, una children, una sheep, goat, una cattle, and everything wey una get.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Una fit live for Goshen region where una go fit dey near me. Una, una children, una sheep, goat, una cattle, and everything wey una get.
Open Bible reader