Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Genesis 20:18

Because of wetin don happen to Sarah, God don curse every women wey dey Abimelech palace say dem no go get children. Abraham come pray to God and God heal Abimelech, him wife and him female servants so that dem go fit get children.

Open Bible reader