Nigerian Pidgin Bible
Genesis 1:28
God come bless them. He say make them dey born pikin make them dey multiply, make dem full earth make dem dey control am. make dem control fishes wey dey inside sea, make dem control birds wey dey for sky, and make dem dey control animals wey dey crawl for ground.
Open Bible reader