Nigerian Pidgin Bible
Genesis 1:26
God come say make we make human being make dem be like us. Dem go dey control fish wey dey inside sea, birds wey dey for sky, and animals wey dey for house and even terrible animals wey dey on top earth and small animals wey dey crawl for ground.
Open Bible reader