Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Genesis 1:21

Naso God create big fish and every other things wey dey live inside water and different kain birds each of them dey produce pikin wey be like them. God come see say e dey good.

Open Bible reader