Nigerian Pidgin Bible
Galatians 6:14
I nor go boast abaut enitin esept for di sofa wey awa Oga Jisos Kraist sofa and bikos of dat sofa, di wold nor min enitin to mi and I don die to di wold tu.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
I nor go boast abaut enitin esept for di sofa wey awa Oga Jisos Kraist sofa and bikos of dat sofa, di wold nor min enitin to mi and I don die to di wold tu.
Open Bible reader