Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Galatians 2:7

Bot dem kon si sey na God sey mak I prish en wod to pipol wey dem nor sekonsaiz, jos as E sey mak Pita prish to doz wey dem sekonsaiz, 8( Bikos na tru God pawa Pita tak prish to Ju pipol and na di same pawa I tak dey prish giv Gentai pipol tu),

Open Bible reader