Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Galatians 2:20

I don die wit Kraist for kros, so nor bi mi dey liv again, bot na Kraist dey liv insaid mi. Di life wey I dey liv naw, na bikos of di gud tins wey God pikin du insaid mi, bikos e luv and die for mi.

Open Bible reader