Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Galatians 2:16

Wi no sey nobodi dey fri from God jojment, bikos na so di law tok and pipol go onli dey fri, if dem get fate for Kraist. Since wi don biliv Kraist, wi sopoz to dey du gud tru di fate wey wi get for Kraist and nor bi to dey du wetin di law tok and wi nor go dey fri from jojment, wen wi du onli wetin di law tok.

Open Bible reader