Nigerian Pidgin Bible
Galatians 2:12
Pita dey chop wit Gentai pipol ontil som pipol wey James send, kom rish der. As Pita si dem, e kon stop to chop wit Gentai pipol, bikos e dey fear di pipol wey kom, since dem biliv sey evribodi must sekonsaiz.
Open Bible reader