Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Galatians 1:6

I sopraiz sey una kwik turn bak from di Pesin wey kol una wit en grace kon bigin folo oda tishin.

Open Bible reader