Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Galatians 1:10

Una tink sey, I dey trai to du tins mak pipol for laik mi? Abi I dey du wetin God wont? Or I dey trai to mak bele swit pipol? If I dey trai to mak bele swit pipol, den I nor bi Kraist savant again!

Open Bible reader