Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 5:7

Now listen, Jerusalem to wetin I, Almighty God, dey say. As you no dey obey my laws or keep my commands, you don cause plenty trouble pass nation wey dey around you. You don follow the way of other nation.

Open Bible reader