Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 33:27

"Tell dem say I, the Almighty God, warn dem say as surely as I be living God, the people wey dey live for city wey don destroy go die. Wild animal go chop those wey dey live for the city. Those wey dey hide for mountain and cave go die of diease"

Open Bible reader