Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 33:25

"Tell dem wein I, the Almighty God dey say: una don chop meat wey get blood. Una don worship idol. Una commit murder. Wetin make una thing say the land be una own?

Open Bible reader