Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 33:11

Tell dem say, as long as I be the living God, e o dey sweet me make I dey see sinners dey die. I dey happy to see dem stop to dey sin and live. Israel stop the evil wey una dey do, why una wan die?

Open Bible reader