Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 23:25
Because I dey vex for you, I go let dem deal with you in their anger. Dem go cut your nose and your ear and go kill your children. Yes, dem go take your son and daughter away from you and dem go burn dem alive.
Open Bible reader