Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 22:18
"Son of man, the people of Israel no dey useful to me. Dem be like waste metal- copper, tin, iron, and lead wey remain after dey don refine silver for fire.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
"Son of man, the people of Israel no dey useful to me. Dem be like waste metal- copper, tin, iron, and lead wey remain after dey don refine silver for fire.
Open Bible reader