Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 22:12
some of una people dey kill because of money. Some dey put interest on top loan wey dem borrow their fellow-Israelite and dey rich as dem dey take advantage of them. They don forget me." The Almighty God don speak.
Open Bible reader