Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 20:43

Then una go remember all the disgraceful thing wey una don do and how una don pollute una self. Una go dey ashame of una self because of evil things wey una don do.

Open Bible reader