Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 20:38
I go take those people wey dey sin and no dey obey away from among una.i go take them commot for the land where dem dey live now, but I no go let them return go land of Israel. Then una go know say I be God."
Open Bible reader