Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 20:21

"But the generation don also provoke me. Dem break my law and no gree keep my command, wey dey brig life to anyone wey obey them. Dem defy the Sabbath. I don reday to make dem feel force of my anger there for desert and kill all of dem.

Open Bible reader