Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 20:13
Even dem provoke me for desert. Dem break my laws and reject my command. Wey dey bring life to anyone wey obey them. Them make the Sabbath no dey holy completely. I don ready to let dem feel force of my anger for the desert and I don ready to destroy them.
Open Bible reader