Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 2:6
"But you son of man, make you no fear them or anything wey dem say. Dem go disobey and hate you; e go be like say you dey live among scorpion. Still, no fear those wey no dey obey or fear anything wey dem say.
Open Bible reader