Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 18:2
and talk say, "wetin be this proverb wey people dey repeat every time for Israel? "The parent chop bad fruit, But na the children dey feel the bad taste."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
and talk say, "wetin be this proverb wey people dey repeat every time for Israel? "The parent chop bad fruit, But na the children dey feel the bad taste."
Open Bible reader