Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 16:13

You dey beautiful for your silver and gold jewellery, and your linen, silk, and beautiful material, you eat bread wey dem make with best flour, and get honey with olive oil make you eat. Your beauty dey shine, and you become queen.

Open Bible reader