Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 13:3

Na wetin Almighty God talk be this: "These foolish prophets don enter trouble! Dem no see any vision, dem just dey create their own message.

Open Bible reader