Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 12:6

Let dem see you dey carry your bag for your shoulder and go out for darkness, as you cover your face, so that you no go see where you dey go. wetin you do go be warning to people of Israel."

Open Bible reader