Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 12:19

Tell the whole nation say na the message of Almighty God be this to people of Jerusalem wey still dey live for their land: dem go vibrate when dem eat and go shake with fear when dem drink. I go destroy their country and I go leave am empty, because people wey dey live for there wicked.

Open Bible reader