Nigerian Pidgin Bible
Exodus 5:18
Now, make una go back to work! Dem no go give una any straw, and una go make sure say u make same number of bricks everyday as una dey do before.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Now, make una go back to work! Dem no go give una any straw, and una go make sure say u make same number of bricks everyday as una dey do before.
Open Bible reader