Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Exodus 33:7

Anytime people of Israel set up camp, Moses go take the Holy Tent and put am some distance away from the camp. Na Tent of God presence dem dey call am, and anyone wey wan consult God dey go there.

Open Bible reader