Nigerian Pidgin Bible
Exodus 24:8
Moses come take the blood wey dey inside bowl and begin dey throw on people. He say, "Na the blood wey seal the covenant wey God make with una when he give these command be this."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Moses come take the blood wey dey inside bowl and begin dey throw on people. He say, "Na the blood wey seal the covenant wey God make with una when he give these command be this."
Open Bible reader