Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ephesians 5:3

To dey slip wit pesin wey yu nor mari; dey du tins wey nor dey pure and get long-trot; mak una nor alow dis tins dey among una, bikos dem nor gud for God pipol.

Open Bible reader