Nigerian Pidgin Bible
Ephesians 5:14
Bikos na lite dey mak evritin shine kom out and na dis mak dem rite sey: "Wak-up; yu wey dey slip! Mak yu raiz from grave and Kraist go shine for yor life!"
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Bikos na lite dey mak evritin shine kom out and na dis mak dem rite sey: "Wak-up; yu wey dey slip! Mak yu raiz from grave and Kraist go shine for yor life!"
Open Bible reader