Nigerian Pidgin Bible
Ephesians 3:10
E mak dem undastand, so dat tru di shosh, all di rulas and pawas wey dey hevun go kon no God komplit wisdom, wey dey show ensef for difren ways.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
E mak dem undastand, so dat tru di shosh, all di rulas and pawas wey dey hevun go kon no God komplit wisdom, wey dey show ensef for difren ways.
Open Bible reader